DIAMOND Lyrics by Wizkid

Intro

Psycho music… Yh man!

Verse 1

Diamonds on my ring, diamonds on my pinky I dey wait for the kele wey go come and play

play (Oloun) You know big wiz yeah my life so crazy I be repping for the ghetto long time e don

tey Yeah man dey grind here for days What I dey feel wahchu feel not the same Eh ehn My man have seen better days So many things I been take for the pain

Pre-Chorus

Yeah I fit tell you many things but I say nothing Say this life naso e be, brother what go be go be

Gan gan

I fit tell you why I live so dangerously Men dey go through things for real But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

Chorus

Stand wella! And I get the gbedu wey dey make dem Bounce wella make I dey do things wey go Make my mind wella Bad boy wizzy no dey follow no fella Got a couple ladies I fit call any weather And we no come to dey waste time Po po di po hear the music dance wenna. Diamonds no dey force e self to shine wenna Stay pon my Js ah Yeah yeah!

Verse 2

Pretty please miss me with the bull shit Mr Big Wiz Mr Bigman no one test Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls Gbemi trabaye je’ka se Mio le shalaye life na holiday Big Kala we been tough from the jump e don tey My brother don’t play nothing we no face

Pre-Chorus

Yeah I fit tell you many things but I say nothing

Say this life naso e be, brother what go be go be

Gan gan

I fit tell you why I live so dangerously Men dey go through things for real But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

Chorus

Stand wella! And I get the gbedu wey dey make dem Bounce wella make I dey do things wey go Make my mind wella Bad boy wizzy no dey follow no fella Got a couple ladies I fit call any weather And we no come to dey waste time Po po di po hear the music dance wenna Diamonds no dey force e self to shine wenna Stay pon my Js ah Yeah yeah!

You may also be interested in Exploring Wizkid’s “Diamond” from “Made in Lagos”: An Ode to Love and Appreciation

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *